deepundergroundpoetry.com
ZOMBIE FOR LOVE
ZOMBIE FOR LOVE ( A Nigeria pidgin poetry)
If you sey mek I stand
I go stand
If you sey mek I run
I go run
If you sey mek I go
I go go
If you sey mek I kum
I go kum
Anything wey you tok
I go do am wella
Felix Idasimeokuma
October 2023
If you sey mek I stand
I go stand
If you sey mek I run
I go run
If you sey mek I go
I go go
If you sey mek I kum
I go kum
Anything wey you tok
I go do am wella
Felix Idasimeokuma
October 2023
All writing remains the property of the author. Don't use it for any purpose without their permission.
likes 0
reading list entries 0
comments 0
reads 87
Commenting Preference:
The author encourages honest critique.